LMAO!! See The 15 People You Will Meet At Filling Station During Fuel Crisis - Nigelzient

Nigelzient

HOME OF ENTERTAINMENT | MUSIC | GIST | GOSSIPS | FASHION | LIFESTYLE WHATSAPP - 08185273443

Top 5

Home Top Ad


author Cashlino – “Freedom”
Download Mp3 →

 


Post Top Ad



Saturday, December 30, 2017

LMAO!! See The 15 People You Will Meet At Filling Station During Fuel Crisis

We are all aware that presently fuel crisis is rocking everywhere, but nevertheless the search for fuel has led us to meeting different kind of human beings, based on personal experience.

Here are the 15 type of people you will meet at the filling station.

1. The human right advocate

This set of people are always like one or two people, na dem go voice out when they notice cheating in any aspect of fuel selling, you will hear” this is unfair, only five Okadas has been attended to” or” we have been stranded here for like one hour and nobody is attending to us, what is going on”. they are so bold that they even approach the manager. its a pity some of dem no dey always get fuel sef.

2. Fighting is our hobby crew

You see this ones, you will think they are cursed or somtin, on top fuel wey dem no know whether dem go see buy dey will still fight. u will hear” Abi u dey craze ni ? Dem never slap u before ? Eh, if u touch my keg, I go blow u ni o” before u know it, fight go start. on top every of the blow and insult dey receive, most times dem no go even see fuel buy.

3. The determination club

You will always wonder what this set of people do with fuel because they can sleep at the filling station for days just to buy even 5 liters, u begin to think if there is a special award for that kind determination lol.

4. The storytellers

This ones will not let us rest with stories of how they got fuel from lokoja and warri last weekend, you will hear” ni last week, I still buy 30 liters at Ijebu ode for just 150# per liter”” I was at Kogi state and so so so” oga… Your story go put fuel inside our empty cars and kegs ehn?

5. The scapegoats

This ones will always chop claps or kicks from members of armed forces that visit the filling station because dem no dey hear word, the way dem dey take beat some of this set of people you will think village people sef follow them com buy fuel ni.

6. The VIP

Shey u see this ones, they hardly spend 10 minutes at the filling station before they are attended to, vooooom they are gone. na dem they make some people cry, u will hear” Ahhhh, did man just come ni o, and u attended to him… We wey Don dey here like 3 hours nko ? E no good o” na so people go they shout.

7. The business officials

E be like sey na dis ones dem dey call black market people, dey fit Visit petrol station many times a day. since business dey flow. and while they do this with probably some connections, some never even buy 3 liters since 5 hours ago.

8. The “I dey your back” crew

I wonder where this set of people always go, they will drop their kegs or even leave their cars and be saying “am at your back bro”, some will even give you their numbers sey make u give dem a call when its almost their turn. as if na dem dey buy credit for your phone lol

9. The punctuality Club

This ones will always let us know they have been at the filling station since 4am, you will hear” I first you all to get here, when u come sef ?” as if na dat one dem dey take buy fuel. funny enough, most times na dem gangan no dey see fuel buy.

10. The Loser’s club

Na when its the turn of this ones to buy fuel, fuel go finish or make dem say they no sell again. E dey always pain dem die. sorry Bro, not a nice experience anyway

11. Ojoro crew

this ones no dey ever queue, na to dey finish shortcut up and down, e dey always yield sometimes but most of the times e dey backfire, to now go back to queue will now be problem since they will be forced to the back, na to carry their kegs dey go house. Ile ya !

12. The Bribery advocates

This once will tell you confidently how you will not buy fuel unless u find some naira to bribe, they will explain why its very much better to bribe onces way, you will hear” no time to waste, just give dem some change and get out of here”. some times their money sef na watch, those ones go just collect and disappoint them

13. The control guys

This ones na self appointed fuel attendant, U will think na dem dey sell fuel, you will hear” now, sell this mans own, sell this one too, you haven’t sell this”. dem go just dey scatter the fuel attendant brain.

14. Pick pocket association

When you see a grown man or woman backing their trousers or purse, with sounds like” I can’t find my phone, please help” or” I can’t find my money anymore old help” it means this ones Don raid be that, dey are not there to buy fuel, just there to carry peoples possessions. the worst is people will always add more sorrow for their victim, they will say” u sef mumu, how u go carry phone inside purse”” why will u hold your money, don’t u have a pocket”. adding more pepper to those ones wound.

15. Supporters Club

This ones na big Tymev cowards, their own na to dey cheer up the human right advocate… You will hear” Nice one jare, thank u bro”” yes o, dem they cheat us here”. as if dem no get mouth to talk.

NA WHICH CREW YOU DEY?

Post Bottom Ad

Pages